Volta Region
Volta Region (or Volta) bi one of Ghana ein sixteen administrative regions, with Ho as ein designate capital. Edey de west of Republic of Togo den to de east of Lake Volta. Dem divide am into 25 administrative districts, de region bi multi-ethnic den multilingual, wey edey include groups such as de Ewe, de Guan, den de Akan peoples. De Guan peoples dey include de Lolobi, Likpe, Akpafu, Buem, den Nkonya (wey now ebi part of Oti region) people. Dis region dem carve am out of de Volta Region insyd December 2018 by de New Patriotic Party. De people for de Volta Region bi popular as dem known am as Ewes. De people for de Volta Region bi popular as dem know am for demma rich cultural display den music some for which edey include Agbadza, Borborbor den Zigi.
Background
editDe Volta region dem form am by de state union for de former British Togoland wey ebi part of de German protectorate of Togoland. Dem administer am as part of de Gold Coast by de British den later dem rename am Trans-Volta Togoland.
Demographics
editDe native den largest ethnic group for de Volta Region (Togoland / British Togoland) bi de Ewe people (68.5% of de population). Dem dey consist of several sub groups such as de Anlo Ewe, Tongu Ewe, Wedome Ewe, Ave Ewe den Avenor Ewe. Other ethnicities dey include de Guan people (forming 9.2% of the population), de Akan people (8.5%), den de Gurma people (6.5% of the population).
Administration
editDe Volta region bi run by a Regional Coordinating Council (RCC), Municipal Assembly den a District Assembly. De RCC dey made up of de Volta Regional Minister who bi de political head den ein deputy as well as representatives for de Regional House of Chiefs, de Municipal Chief Executives den District Chief Executives for de Volta region, de Presiding Members of the 18 Municipal/Districts Assemblies den representatives for de various decentralized Ministries, Departments den Agencies insyd de Volta region. Each municipal den district dem dey run am by Municipal/District Assembly.
Regional Commissioners and Ministers
editThe current Regional Minister, Archibald Letsa was appointed in February 2017.
Administrative divisions
editBefore de regional demarcation insyd December 2018, de region gey MMDA's (wey edey make up of 0 Metropolitan, 5 Municipal den 20 District Assemblies) plus all de administrative changes for de December 2012. After de census, dem carve Oti Region out of it, wey reduce de size for de region den de number for de administrative municipals den districts to 18.
De political administration for de region bi through de local government system. Under dis administration system, dem divide de region into 18 MMDA's (made up of 0 Metropolitan, 6 Municipal den 12 Ordinary Assemblies). Each District, Municipal or Metropolitan Assembly, bi administer by a Chief Executive, wey edey rep de central government buh deriving authority from an Assembly wey ebi presiding member dem elect from among de members demmaselves wey head those institutions. De current list bi as follows:
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Chief Executive | Start Date |
---|---|---|---|---|---|
1 | Adaklu | Adaklu Waya | Ordinary | Kadey Phanel Donkoh | 1 June 2017 |
2 | Afadjato South | Ve Golokwati | Ordinary | James Etornam Flolu | 1 June 2017 |
3 | Agotime-Ziope | Kpetoe | Ordinary | John Kwaku Amanya | 1 June 2017 |
4 | Akatsi North | Ave-Dakpa | Ordinary | Prince Sodoke Amuzu | 1 June 2017 |
5 | Akatsi South | Akatsi | Ordinary | Leonelson Adzidogah | 1 June 2017 |
6 | Anloga | Anloga | Ordinary | Seth Yormewu | 15 May 2018 |
7 | Central Tongu | Adidome | Ordinary | Thomas Moore Zonyarah | 1 June 2017 |
8 | Ho | Ho | Municipal | Prosper Kofi Pi-Bansah | 1 June 2017 |
9 | Ho West | Dzolokpuita | Ordinary | Ernest Victor Apau | 1 June 2017 |
10 | Hohoe | Hohoe | Municipal | Andrews Teddy Ofori | 1 June 2017 |
11 | Keta | Keta | Municipal | Godwin Edudji Effah | 1 June 2017 |
12 | Ketu North | Dzodze | Municipal | Anthony Avogbedor | 1 June 2017 |
13 | Ketu South | Denu | Municipal | Edem Elliot Agbewornu | 1 June 2017 |
14 | Kpando | Kpandu | Municipal | Ernest Theophilus Quist | 1 June 2017 |
15 | North Dayi | Anfoega | Ordinary | Kudjo Edmund Attah | 1 June 2017 |
16 | North Tongu | Battor Dugame | Ordinary | Richard Collins Arku | 7 January 2017 |
17 | South Dayi | Kpeve New Town | Ordinary | Ernest Patrick Mallet | 1 June 2017 |
18 | South Tongu | Sogakope | Ordinary | Emmanuel Louis Agama | 1 June 2017 |
De following districts bi now within de boundaries for de Oti Region wey dem formally create am on 15 February 2019.
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Chief Executive |
---|---|---|---|---|
1 | Biakoye | Nkonya Ahenkro | Ordinary | Comfort Attah |
2 | Jasikan | Jasikan | Ordinary | Lawrence Aziale |
3 | Kadjebi | Kadjebi | Ordinary | Michael Kofi Asiedu |
4 | Krachi East | Dambai | Municipal | Patrick Jilima |
5 | Krachi Nchumuru | Chindiri | Ordinary | Augustine Appiah |
6 | Krachi West | Kete Krachi | Ordinary | Douglas Osei-Nti |
7 | Nkwanta North | Kpassa | Ordinary | Jakayi Jackson |
8 | Nkwanta South | Nkwanta | Ordinary | John Tarsun |
Constituencies
editDem gey 18 constituencies insyd de region after de Oti Region wey dem carve am out of it. Previously, Volta Region gey 19 constituencies insyd de election insyd December 2000 den 24 constituencies insyd December 2004 parliamentary election. Four new constituencies dem create am by de Electoral Commission prior to de December 2012 parliamentary election, wey eincrease de number for de constituencies to 26.
Education
editUniversities
edit- Ghana Telecom University College (Now Ghana Communication Technology University)
- University of Health and Allied Sciences
- Evangelical Presbyterian University College
- Ho Technical University
- Princefield University College
- Adonai University College
Nurses' Training and Colleges of Education
edit- Ho Nurses' Training College
- Keta Nursing and Midwifery Training College
- Hohoe Midwifery Training College
- Akatsi College of Education
- Peki College of Education
- Holy Spirit College of Education
- St. Francis College of Education
- St. Theresa’s College of Education
Senior High Schools
edit- St. Paul's Senior High School (SPACO)
- Some Senior High School (SOSEC)
- Klikor Senior High Technical School (KLISTECH)
- Bishop Herman College (BIHECO)
- Kpando Senior High School
- Keta Senior High Technical School
- OLA Girls Senior High School (Ho)
- Mawuko Girls' Senior High School
- Mafi Kumase Senior High Technical School
- Adidome Senior High School
- Sogakofe Senior High School
- Keta Business College
- Wallahs Academy SHS (Ho)
- Adaklu Senior High School, (Adaklu Waya)
- Awudome Senior High School (AWUSCO), Tsito-Awudome
- Ave Senior High School, Ave Dakpa
- Ziope Senior High School
- Mawuli Senior High School
- St Prosper's College (HO)
- Ideal College
- Social Welfare Vocational Training Centre (SWEVCO), HO
- Sonrise Christian High School
- Abor Senior High School
- Zion College
- Tanyigbe Senior High School
- Three Town Senior High School
- Hohoe E.P Senior High School (HEPSS)
- Vakpo Secondary School
- Vakpo Secondary Senior High Technical
- Kpedze Senior High School
- Peki Senior High School
- Shia Senior High School
- Peki Senior High Technical School (Pestech)
- Kpeve Senior High Technical School
- Have Technical Institute
- Anfoega Senior High School
- Taviefe Senior High School
- Agate Senior High School
- Atiavi Senior High Technical School(Atiavi)
- Alavanyo Senior High Technical School
- E.P. Tech/Voc. Institute (Alavanyo)
- Kpando Technical Institute
- Leklebi Senior High School
- Ve Community Senior High School (Ve Koloenu)
- Tsito Senior High Technical School
- Abutia Senior High Technical School
- Sokode Senior High Technical School
- St. Catherine Girls Senior High School
- Wovenu Senior High Technical School, Tadzewu
- Akatsi Senior High Technical School
Health
editDe Volta Regional Hospital dey for Ho. Dem dey popularly call am as Trafalgar. De inception of de University of Health and Allied Sciences (UHAS) at Ho wey lead to it being redesignate as de Ho Teaching Hospital insyd 2019. Other government run health facilities insyd de capital bi de Ho Municipal Hospital den de Ho Polyclinic. Hospitals insyd de region dey include:
District | Location | Hospital |
---|---|---|
Akatsi South | Akatsi | Akatsi District Hospital |
St. Paul's Hospital | ||
Ho Municipal | Ho | Ho Teaching Hospital |
Ho Municipal Hospital | ||
Ho Polyclinic | ||
Hohoe Municipal | Hohoe | Hohoe Municipal Hospital |
Keta Municipal | Abor | Sacred Heart Hospital |
Keta | Keta Government Hospital | |
Ketu South Municipal | Aflao | Ketu South Municipal Hospital |
Kpando Municipal | Kpando | Margaret Marquart Catholic Hospital |
North Dayi | Anfoega | Anfoega Catholic Hospital |
North Tongu | Adidome | Adidome Hospital |
Battor | Catholic Hospital | |
South Dayi | Peki | Peki Government Hospital |
South Tongu | Sogakope | Sogakope District Hospital |
Togoland Congress
editDe Togoland Congress (TCP) bi a political party wey dem form am insyd 1951 so say dem go campaign for de unification of de Ewe people insyd de British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state. Dem defeat de party insyd de May 1956 UN plebiscite insyd British Togoland, wey result in de unification of British Trans-Volta Togoland plus Gold Coast, wey later become independent as Ghana.
On 9 May 1956, dem conduct a vote go decide de future disposition for de British Togoland den French Togoland. De native den dominant ethnic group, de Ewe people, dem divide am between de two Togos. British Togoland inhabitants vote in favor give state union plus de Gold Coast, den de Togo Ewe state bi incorporated plus Gold Coast.
Dem bi vocal opposition for de incorporation of Togoland into modern Ghana, from de Ewe people wey vote (42%) against British Togoland, as de Ewe dem wan de unification of de Ewe people insyd British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state (modern Togo).
Recently, a campaign for de cessation for some part of de Volta Region from Ghana wey dem call demmaself "Western Togoland" wey dem dey lead by a group calling demmaself Homeland Study Group Foundation. De group lead by Charles Kormi Kudzodzi.
Tourism
editRecreation areas
edit- Museum
- Volta Regional Museum
Mountains
edit- Mount Afadja
- Mount Adaklu
- Mount Gemi
Other Tourist Attractions
edit- Waterfalls
- Tafi Agome Caves
- Tafi Atome Monkey Sanctuary
- Wli Waterfalls
- Tagbo Falls
- Amedzofe Falls
- Biakpa Falls and Caves
- Kpoeta waterfalls (at Ho West District)
- Mount Afadja
- Mount Gemi
- Akpom Falls and limestone cave Logba Tota
- Snake Village Liate Wote
- Adidime waterfalls Klefe (at Ho Municipal)
Notable native citizens
edit# | Citizen | Settlement |
---|---|---|
1 | Erica Nego | Ho |
2 | Jerry Rawlings | Keta |
3 | Kofi Awoonor | Wheta |
4 | Peter Bossman | Ho |
5 | Prof. A.C. Kuma | Leklebi |
Ave Kludze | Hohoe | |
Fiifi Fiavi Kwetey | Nogokpo | |
7 | Dzifa Ativor | Abutia |
8 | Ephraim Amu | Abenase |
9 | Komla Dumor | Aflao |
10 | Togbe Afede XIV | Ho |
11 | Stonebwoy | Alakple |
12 | Mz Vee | Dzodze |
13 | John Dumelo | Hohoe |
14 | Philip Gbeho | Vodza |
15 | Kofi Adjorlolo | Klikor |
16 | Edem | Dzodze |
17 | John Peter Amewu | Hohoe |
19 | Esther Ocloo | Peki |
20 | Joseph Edward Michel | Atikpui |