Location via proxy:   [ UP ]  
[Report a bug]   [Manage cookies]                
Jump to content

Lil Kesh: Difrens wey dey for rivishon-dem

From Wikipedia
Content deleted Content added
Line 4: Line 4:
==How e tek work==
==How e tek work==
Lil Kesh start to dey sing sins 2012 wen e stil de Bariga. For dat time, e dey ''rap'' wit e frend-dem wey de Bariga. Afta dat time, Lil Kesh rilis one song wey di tahitu na ''Lyrically.'' Dis Lil Kesh fest song rili de popula no bi smol an plenti pipo for Naija like di song. Lil Kesh kom sahin for one rekod lebel kol YBNL Neshon. Na [[Olamide]] dey kontro YBNL Neshon rekod lebel.
Lil Kesh start to dey sing sins 2012 wen e stil de Bariga. For dat time, e dey ''rap'' wit e frend-dem wey de Bariga. Afta dat time, Lil Kesh rilis one song wey di tahitu na ''Lyrically.'' Dis Lil Kesh fest song rili de popula no bi smol an plenti pipo for Naija like di song. Lil Kesh kom sahin for one rekod lebel kol YBNL Neshon. Na [[Olamide]] dey kontro YBNL Neshon rekod lebel.
Wen Lil Kesh dey onda Olamide rekod lebel, e rilis plenti muzik wey popula wel wel. Some of di song bi: Shoki, Efejoku, Gbese. Lil Kesh rilis e fest habom wey e kol ''YAGI''. Shoki wey bi one of di muzik wey de inside di habom mek Lil Kesh popula wel wel. E kolet two awod at dat time for e muzik.
In 2015, Lil Kesh nem dey di Best Niu Act katigori for 2015 Nigeria Entatenmet Awod

Chenj wey hapun for 23:35, 5 November 2024

Keshiro Ololade (dem bon am 17 March 1995) wey pipo no wel wel as Lil Kesh na Naija rapa, singa, an song-raita. Lil Kesh dey popula afta e sing di song Shoki.

How e tek start life an go skul

Na for one siti wey di nem na Bariga wey de Legos Stet dem tek bon Lil Kesh. Lil Kesh go Stockbridge kolej for im pamari an sekondiri edukeshon. Wen e don finish im sekondiri skul, Lil Kesh enta Yunivasiti of Legos to go rid Linguistics. Leta, Lil Kesh enta NOUN ( Nashonal Opun Yunivasiti of Naijira) to stodi Mass Kominikeshon. Na for online e dey risiv lesin for di program.

How e tek work

Lil Kesh start to dey sing sins 2012 wen e stil de Bariga. For dat time, e dey rap wit e frend-dem wey de Bariga. Afta dat time, Lil Kesh rilis one song wey di tahitu na Lyrically. Dis Lil Kesh fest song rili de popula no bi smol an plenti pipo for Naija like di song. Lil Kesh kom sahin for one rekod lebel kol YBNL Neshon. Na Olamide dey kontro YBNL Neshon rekod lebel. Wen Lil Kesh dey onda Olamide rekod lebel, e rilis plenti muzik wey popula wel wel. Some of di song bi: Shoki, Efejoku, Gbese. Lil Kesh rilis e fest habom wey e kol YAGI. Shoki wey bi one of di muzik wey de inside di habom mek Lil Kesh popula wel wel. E kolet two awod at dat time for e muzik. In 2015, Lil Kesh nem dey di Best Niu Act katigori for 2015 Nigeria Entatenmet Awod