Location via proxy:   [ UP ]  
[Report a bug]   [Manage cookies]                
Jump to content

Pelé

From Wikipedia
Pelé
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenBrazil Edit
Country for sportBrazil Edit
Birth nameEdson Arantes do Nascimento Edit
Name wey dem give amEdson Edit
First family name in Portuguese nameArantes Edit
Family namedo Nascimento Edit
PseudonymPelé Edit
NicknameO Rei, Pelé Edit
Ein date of birth23 October 1940 Edit
Place dem born amTrês Corações Edit
Date wey edie29 December 2022 Edit
Place wey edieMorumbi Edit
Manner of deathnatural causes Edit
Cause of deathcolorectal cancer, multiple organ dysfunction syndrome Edit
Place wey dem bury amMemorial Necropole Ecumenica Edit
Ein poppieDondinho Edit
MummieCeleste Arantes Edit
SiblingZoca, Maria Lusia Nascimento Edit
SpouseRosemeri dos Reis Cholbi, Assíria Nascimento, Marcia Aoki Edit
Unmarried partnerXuxa Edit
KiddieEdson Cholbi Nascimento, Sandra Regina Machado Edit
Native languagePortuguese Edit
Languages dem dey speak, rep anaa signPortuguese, English, Spanish Edit
Ein occupationassociation football player, politician, film actor, actor Edit
Field for workfootball Edit
EmployerUN Edit
Position eholdMinister of Sports of Brazil Edit
Position dem play for team top / specialityforward, midfielder Edit
Work locationBrasília Edit
Member give sports teamSantos F.C., Brazil national football team, New York Cosmos, Bauru Atlético Clube, Santos F.C. Edit
Ethnic groupAfrican Brazilians Edit
Sportfootball Edit
Handednessright-handedness Edit
Sport number10 Edit
Participant insyd1970 FIFA World Cup, 1966 FIFA World Cup, 1962 FIFA World Cup, 1958 FIFA World Cup, 2014 Copa Libertadores Edit
Dem name afterThomas Edison Edit
Significant eventdeath and funeral of Pelé Edit
Dema official websitehttps://www.pele10.org Edit

Edson Arantes do Nascimento (Brazilian Portuguese: [ˈɛdsõ(w) aˈɾɐ̃tʃiz du nasiˈmẽtu]; Dem born am 23 October 1940 - wey he die 29 December 2022), ein nickname be Pelé (Portuguese pronunciation: [peˈlɛ]), na he be Brazilian professional footballer wey play as forward. Dem widely regard am as one of de greatest players of all time, na he dey mong de most successful den popular sports figures of de 20th century.[1][2] Insyd 1999, na dem name am Athlete of de Century by de International Olympic Committee wey na dem include am insyd de Time list of de 100 most important people of de 20th century. Insyd 2000, na dem vote Pelé World Player of de Century by de International Federation of Football History & Statistics (IFFHS) wey na he be one of de two joint winners of de FIFA Player of de Century. Ein 1,279 goals insyd 1,363 games, wich dey include friendlies, dem dey recognise am as Guinness World Record.[3]

Pelé begin dey play give Santos for age 15 den de Brazil national team for 16. During ein international career, he win three FIFA World Cups: 1958, 1962 den 1970, de player per make he do so den de youngest player make he win World Cup (17). Dem nickname am O Rei (De King) dey follow de 1958 tournament. Plus 77 goals insyd 92 games give Brazil, Pelé hold de record as de national team ein top goalscorer for over fifty years. For club level, he be Santos ein all-time top goalscorer plus 643 goals insyd 659 games. Insyd golden era give Santos, he lead de club to de 1962 den 1963 Copa Libertadores, den to de 1962 den 1963 Intercontinental Cup. Dem credit am plus connecting de phrase "The Beautiful Game" plus football, Pelé ein "electrifying play and penchant for spectacular goals" make am star around de world, wey ein teams tour internationally make dem take full advantage of ein popularity.[4] During ein playing days, na Pelé be for a period de best-paid athlete insyd de world. After he retire insyd 1977, na Pelé be worldwide ambassador give football wey he make chaw acting den commercial ventures. Insyd 2010, na dem name am de honorary presido of de New York Cosmos.

Dey average almost goal per game thru out ein career, na Pelé be adept for striking de ball plus either foot for addition to make he dey anticipate ein opponents dema movements for de field top. While predominantly striker, he sanso fi drop deep den take on playmaking role, dey provide assists plus ein vision den passing ability, wey he sanso fi use ein dribbling skills make he go past opponents. Insyd Brazil, na dem hail am as national hero give ein accomplishments insyd football den for ein outspoken support of policies wey dey improve de social conditions of de poor. Ein emergence for de 1958 World Cup, wer na he cam turn black global sporting star, na e be source of inspiration.[5] Thru out ein career den insyd ein retirement, Pelé receive chaw individual den team awards for ein performance for de field top, ein record-breaking achievements, den ein legacy insyd de sport.[6]

Early years

[edit | edit source]

Na dem born Pelé Edson Arantes do Nascimento for 23 October 1940 insyd Três Corações, Minas Gerais, de son of Fluminense footballer Dondinho (born João Ramos do Nascimento) den Celeste Arantes (1922–2024).[7] Na he be de elder of two siblings,[8] plus bro Zoca wey sanso play give Santos, albeit no be as successfully.[9] Na dem name am after de American inventor Thomas Edison.[10] Ein parents decide say make dem remove de "i" den bell am "Edson", buh na der be typo for ein birth cert top, wey lead to chaw documents dey show ein name as "Edison", no be "Edson", as na dem dey beel am.[11][12] Na dem originally nickname am "Dico" by ein family.[8][13] He receive de nickie "Pelé" during ein school days, dem dey claim say, after he mispronounce de name of ein favourite player, Vasco da Gama goalkeeper Bilé. Insyd ein autobiography dem release insyd 2006, Pelé state say na he have no idea wat de name dey mean, nor ein old paddies, den de word get no meaning insyd Portuguese.[8][14]

Pelé grow up insyd poverty for Bauru insyd de state of São Paulo. He earn extra money by working insyd tea shops as servant. Ein poppie wey teach am make he play, na he no fi afford proper football den usually he play plus either sock dem stuff plus newspaper den dem tie plus string anaa grapefruit.[8][15] He play give chaw amateur teams insyd ein youth, wey dey include Sete de Setembro, Canto do Rio, São Paulinho, den Ameriquinha.[16] Pelé lead Bauru Atlético Clube juniors (coach by Waldemar de Brito) to two São Paulo state youth championships.[17] Insyd ein mid-teens, he play give indoor football team dem bell Radium. Na indoor football just cam turn popular insyd Bauru wen Pelé begin dey play am. Na he be part of de first futsal (indoor football) competition insyd de region. Pelé den ein team win de first championship den chaw several odas.[18]

According to Pelé, futsal (indoor football) present difficult challenges: he say na ebe a lot quicker dan football for de grass top, den dat na dem dey require make players think faster secof everybro dey close to each oda insyd de pitch. Pelé dey credit futsal say e help am think better for de spot. For addition, futsal allow am make he play plus adults wen na he be about 14 years old. Insyd one of de tournaments he participate insyd, na dem initially consider am too young make he play, buh eventually he go on wey he end up top scorer plus 14 anaa 15 goals. "That gave me a lot of confidence", Pelé say, "I knew then not to be afraid of whatever might come".[18]

Club career

[edit | edit source]

Santos

[edit | edit source]

1956–1962: early years plus Santos wey dem declare am national treasure

[edit | edit source]

1962–1965: Copa Libertadores success

[edit | edit source]

1965–1974: O Milésimo den final years plus Santos

[edit | edit source]

Tours plus Santos

[edit | edit source]

New York Cosmos

[edit | edit source]

International career

[edit | edit source]

Na Pelé ein first international match be 2–1 defeat against Argentina for 7 July 1957 for de Maracanã.[19][20] Insyd dat match, he score ein first goal give Brazil aged 16 years den eight months, wey he remain de youngest goalscorer give ein country.[21][22]

1958 World Cup

[edit | edit source]

1959 South American Championship

[edit | edit source]

1962 World Cup

[edit | edit source]

1966 World Cup

[edit | edit source]

1970 World Cup

[edit | edit source]

Ein life matter

[edit | edit source]

Relationships den kiddies

[edit | edit source]

Pelé marry three times wey he get chaw affairs, wey he father seven kiddies for all.[23]

Kiddies

  • By Anizia Machado
    • Sandra (1964–2006)
  • By Lenita Kurtz
    • Flávia (born 1968)
  • By Rosemeri dos Reis Cholbi
    • Kely Cristina (born 1967)
    • Edson (born 1970)
    • Jennifer (born 1978)
  • By Assíria Lemos Seixas
    • Joshua (born 1996)
    • Celeste (born 1996)

Insyd 1966, Pelé marry Rosemeri dos Reis Cholbi.[24] Na dem get two daughters, Kely Cristina (born 13 January 1967), wey marry Arthur DeLuca, den Jennifer (b. 1978), as well as one son, Edson ("Edinho", b. 27 August 1970).[25] De couple divorce insyd 1982.[26] Insyd May 2014, na dem sentence Edinho to 33 years for jail insyd secof he launder money from drug trafficking.[27] On appeal, na dem reduce de sentence to 12 years den 10 months.[28]

From 1981 to 1986, na Pelé be romantically link plus TV presenter Xuxa. Na she be 17 wen na dem start dey date.[29] Insyd April 1994, Pelé marry psychologist den gospel singer Assíria Lemos Seixas, wey give birth for 28 September 1996 to twins Joshua den Celeste thru fertility treatments.[25][30] De couple divorce insyd 2008.[31]

Na Pelé get at least two more kiddies from affairs. Sandra Machado, wey na dem born am from affair Pelé get insyd 1964 plus housemaid, Anizia Machado, she fight for years make she be acknowledge by Pelé, wey refuse make he submit to DNA tests.[32][33][34] Pelé finally relent after court-ordered DNA test prove say na she be ein daughter. Sandra Machado die of cancer insyd 2006.[33][34][35]

For de age of 73, Pelé announce ein intention make he marry 41-year-old Marcia Aoki, Japanese-Brazilian importer of medical equipment wey komot Penápolis, São Paulo, whom na he dey date since 2010. Dem first meet insyd de mid-1980s insyd New York, before dem san meet insyd 2008.[36] Dem marry insyd July 2016.[37]

Politics

[edit | edit source]

Insyd January 1995, na dem appoint am by Fernando Cardoso as minister of sports. During ein tenure, na dem present multiple reforms against corruption insyd state football associations. He resign from de post for 30 April 1998.[38]

During de 2013 protests in Brazil, Pelé ask for people make dem put aside de demonstrations den support de Brazil national team.[39]

For 1 June 2022, Pelé publish open letter to de Presido of Russia Vladimir Putin for ein Instagram account top, for wich he make public plea make he stop de "evil" den "unjustified" Russian invasion of Ukraine.[40][41][42]

Religion

[edit | edit source]

He be Catholic, Pelé donate jersey dem sign to Pope Francis. Accompany by football dem sign from Ronaldo Nazario, e dey locate insyd one of de Vatican Museums.[43]

Death den funeral

[edit | edit source]

Insyd 2021, na dem diagnose Pelé plus colon cancer.[44] He undergo surgery de same month, den afterwards na dem treat up plus several rounds of chemotherapy. Insyd early 2022, na dem detect metastasis insyd de intestine, lung den liver. For 29 November, na dem admit am to de Albert Einstein Israelite Hospital insyd São Paulo secof respiratory infection after he contract COVID-19 den for reassessment of de treatment of ein colon cancer.[45] For 3 December 2022, na dem report say Pelé cam turn unresponsive to chemotherapy wey na dem replace am plus palliative care.[46]

For 21 December 2022, de Albert Einstein Israelite Hospital, wer na dem dey treat Pelé, state say ein tumour advance wey he require "greater care related to renal and cardiac dysfunctions".[47] Derfor, dem no allow am make he spend Christmas for home, as na ein family want. Pelé die for 29 December 2022, for 3:27 pm, for de age of 82, secof multiple organ failure, complication of colon cancer.[48][49] Pelé ein death certificate state say na he die of kidney failure, heart failure, bronchopneumonia den colon adenocarcinoma. Na he be survived by ein 100-year-old mommie, Celeste, wey, given ein advanced age, no dey barb ein son ein death; she go later die insyd June 2024.[50] Pelé ein sisto Maria Lucia do Nascimento describe dema mommie as "in her own little world".[51]

Na dem pay tributes by current players, wey dey include Neymar, Cristiano Ronaldo, Kylian Mbappé den Lionel Messi, along plus oda major sporting figures, celebrities, den world leaders.[52][53][54][55] De outgoing Brazilian presido, Jair Bolsonaro, declare three-day period of national mourning.[56] Na dem fly de national flags of de 211 member associations of FIFA at half-mast for FIFA headquarters insyd Zürich.[57] Landmarks den stadiums lit up Pelé ein honour include de Christ the Redeemer statue den Maracanã Stadium insyd Rio de Janeiro,[58] de headquarters of CONMEBOL insyd Paraguay[56] den Wembley Stadium insyd London.[59] Na der be applause den minute's silence for matches for Pelé ein honour.[60][61]

Career statistics

[edit | edit source]

Pelé ein goalscoring record dem often report by FIFA as ebe 1,281 goals insyd 1,363 games.[62] Dis figure dey include goals score by Pelé insyd friendly club matches, wey dey include international tours Pelé plete plus Santos den de New York Cosmos, den few games Pelé play insyd give de Brazilian armed forces teams during ein national service insyd Brazil den de state team of São Paulo wey compete give de Brazilian Championship of States Teams (Campeonato Brasileiro de Seleções Estaduais).[63][64] Na dem list am insyd de Guinness World Records for most career goals he score insyd football.[3] Insyd 2000, IFFHS declare Pelé as de "World's Best and successful Top Division Goal Scorer of all time" plus 541 goals insyd 560 games wey dem honour am plus trophy.[65][66]

De tables below record every goal Pelé score insyd official club competitions give Santos FC den all matches den goals give de New York Cosmos.

Santos FC records
Club Season Campeonato Paulista Rio-São Paulo Campeonato Brasileiro Série A Domestic competitions

Sub-total

International competitions Total
Copa Libertadores Intercontinental Cup
Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals
Santos 1956 0* 0* 1 1 1 1
1957 14+15* 19+17* 9 5 38* 41* 38* 41*
1958 38 58 8 8 46 66 46* 66*
1959 32 45 7 6 4* 2* 39 51 43* 53*
1960 30 33 3 0 0 0 33 33 0 0 0 0 33* 33*
1961 26 47 7 8 5* 7 33 55 0 0 0 0 38* 62*
1962 26 37 0 0 5* 2* 26 37 4* 4* 2 5 37* 48*
1963 19 22 8 14 4* 8 27 36 4* 5* 1 2 36 51*
1964 21 34 4 3 6* 7 25 37 0* 0* 0 0 31* 44*
1965 28 49 7 5 4* 2* 39 54 7* 8 0 0 46* 64*
1966 14 13 0* 0* 5* 2* 14* 13* 0 0 0 0 19* 15*
1967 18 17 14* 9* 32* 26* 0 0 0 0 32* 26*
1968 21 17 17* 12* 38* 28* 0 0 5 1 43* 30*
1969 25 26 12* 12* 37* 38* 0 0 0 0 37* 38*
1970 15 7 13* 4* 28* 11* 0 0 0 0 28* 11*
1971 19 6 21 1 40 7 0 0 0 0 40 7
1972 20 9 16 5 36 14 0 0 0 0 36 14
1973 19 11 30 19 49 30 0 0 0 0 49 30
1974 10 1 17 9 27 10 0 0 0 0 27 10
Total 410 468 53 49 173* 101* 636* 618* 15 17 8 8 659 643
  • * Dey indicate dat na dem deduce de number from de list of rsssf.com den dis list of Pelé games.
New York Cosmos records
Club Season League Post season Oda Total
Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals
New York Cosmos 1975 9 5 14 12 23 17
1976 22 13 2 2 18 11 42 26
1977 25 13 6 4 11 6 42 23
Total 56 31 8 6 43 29 107 66

International

[edit | edit source]

Plus 77 goals insyd 92 official appearances, Pelé be de second highest goalscorer of de Brazil national football team.[62] He score twelve goals wey dem dey credit am plus ten assists insyd fourteen World Cup appearances, wey dey include four goals den seven assists insyd 1970.[67]

Source:[68]

International records
Team Year Apps Goals Goal average
Brazil 1957 2 2 1.00
1958 7 9 1.28
1959 9 11 1.22
1960 6 4 0.67
1961 0 0
1962 8 8 1.00
1963 7 7 1.00
1964 3 2 0.67
1965 8 9 1.12
1966 9 5 0.55
1967 0 0
1968 7 4 0.57
1969 9 7 0.77
1970 15 8 0.53
1971 2 1 0.50
Total 92 77 0.84

Honours

[edit | edit source]

São Paulo state team

  • Campeonato Brasileiro de Seleções Estaduais: 1959

Santos

  • Campeonato Brasileiro Série A: 1961, 1962, 1963, 1964, 1965, 1968
  • Copa Libertadores: 1962, 1963
  • Intercontinental Cup: 1962, 1963
  • Intercontinental Supercup: 1968
  • Campeonato Paulista: 1958, 1960, 1961, 1962, 1964, 1965, 1967, 1968, 1969, 1973
  • Torneio Rio-São Paulo: 1959, 1963, 1964, 1966

New York Cosmos

  • North American Soccer League, Soccer Bowl: 1977
  • North American Soccer League, Atlantic Conference Championship: 1977

Brazil

  • FIFA World Cup: 1958, 1962, 1970
  • Taça do Atlântico: 1960
  • Roca Cup: 1957, 1963
  • Taça Oswaldo Cruz: 1958, 1962, 1968
  • Copa Bernardo O'Higgins: 1959

Individual

Insyd December 2000, Pelé den Maradona share de prize of FIFA Player of de Century by FIFA.[69] Na dem originally intend make de award be based upon votes insyd web poll, buh after na e cam turn apparent say e favour Diego Maradona after reported cyber-blitz by Maradona fans, FIFA then appoint "Family of Football" committee of FIFA members make e decide de winner of de award togeda plus de votes of de readers of de FIFA magazine.[70] Na de committee choose Pelé. Since na Maradona dey win de Internet poll, however, na dem decide say he den Pelé for share de award.[71]

  • Campeonato Paulista Top Scorer: 1957, 1958, 1959, 1960, 1961, 1962, 1963, 1964, 1965, 1969, 1973
  • FIFA World Cup Best Young Player: 1958
  • FIFA World Cup Silver Ball: 1958
  • France Football's Ballon d'Or: 1958, 1959, 1960, 1961, 1963, 1964, 1970 – Le nouveau palmarès (de fresh winners)
  • South American Championship Best Player: 1959
  • South American Championship Top Scorer: 1959
  • Copa Bernardo O'Higgins Top Scorer: 1959 (share plus Quarentinha)
  • Gol de Placa: 1961
  • Campeonato Brasileiro Série A Top Scorer: 1961, 1963, 1964
  • Intercontinental Cup Top Scorer: 1962, 1963
  • Torneio Rio-São Paulo Top Scorer: 1963
  • Copa Libertadores Top Scorer: 1965
  • BBC Overseas Sports Personality of de Year: 1970
  • Bola de Prata: 1970
  • FIFA World Cup Golden Ball (Best Player): 1970
  • South American Footballer of de Year: 1973
  • Dem include am insyd de North American Soccer League (NASL) All-Star team: 1975, 1976, 1977
  • NASL Top Assist Provider: 1976
  • NASL Most Valuable Player: 1976
  • Number 10 retire by de New York Cosmos as recognition to ein contribution to de club: 1977
  • Elected Citizen of de World, by de United Nations: 1977
  • International Peace Award: 1978
  • Sports Champion of de Century, by L'Équipe: 1981
  • FIFA Order of Merit: 1984
  • Dem induct am into de American National Soccer Hall of Fame: 1992
  • Elected Goodwill Ambassador, by UNESCO: 1993
  • Winner of France Football's World Cup Top-100 1930–1990: 1994
  • Marca Leyenda: 1997
  • World Team of de 20th Century: 1998
  • Football Player of de Century, elected by France Football's Ballon d'Or Winners: 1999
  • TIME: One of de 100 Most Important People of de 20th century: 1999
  • Greatest Player of de 20th Century, by World Soccer: 1999
  • Athlete of de Century, by Reuters News Agency: 1999
  • Athlete of de Century, dem elect am by International Olympic Committee: 1999
  • World Player of de Century, by de IFFHS: 2000
  • South American player of de century, by de IFFHS: 2000
  • FIFA Player of de Century: 2000
  • Laureus Lifetime Achievement Award: 2000
  • FIFA Centennial Award: 2004
  • FIFA 100 Greatest Living Footballers: 2004
  • BBC Sports Personality of de Year Lifetime Achievement Award: 2005
  • Dem elect am best Brazilian player of de century, by de IFFHS: 2006
  • FIFA Presidential Award: 2007
  • Greatest football player make he ever play de game, by Golden Foot: 2012
  • FIFA Ballon d'Or Prix d'Honneur: 2013
  • World Soccer Greatest XI of All Time: 2013
  • Legends of Football Award: 2013
  • South America's Best Player in History, by L'Équipe: 2015
  • Inspiration Award, by GQ: 2017
  • Global Citizen Award, by de World Economic Forum: 2018
  • FWA Tribute Award: 2018
  • Ballon d'Or Dream Team: 2020
  • IFFHS All-time Men's Dream Team: 2021
  • IFFHS South America Men's Team of All Time: 2021
  • Player of History Award: 2022
  • FIFA Best Special Award: 2022

Orders

  • Knight of the Order of Rio Branco: 1967
  • Dem elect am Commander of de Order of Rio Branco after he score de thousandth goal: 1969
  • Officer of de Order of Ouissam Alaouite of de Kingdom of Morocco: 1976
  • Dem award am plus de Order of Champions, by de Organization of Catholic Youth insyd de USA: 1978
  • Dem award am de FIFA Order as tribute to ein 80 years as sports institution: 1984
  • Dem award am plus de Order of Merit of South America, by CONMEBOL: 1984
  • Na dem award am de National Order of Merit, by de government of Brazil: 1991
  • Dem award am plus de Cross of de Order of the Republic of Hungary: 1994
  • Dem award am de Order of Military Merit: 1995
  • Knight Commander of de Order of the British Empire (honorary knighthood): 1997
  • Dem award am plus de Order of Cultural Merit, by de government of Brazil: 2004
  • Olympic Order, by de International Olympic Committee: 2016

Records

  • Highest goals-per-game ratio for Brazil national football team: 0.84
  • Highest goals-per-game ratio of any South American top international scorer: 0.84
  • Highest goals-per-game ratio of any leading scorer in the Intercontinental Cup: 2.33
  • Most goals insyd de Intercontinental Cup: 7
  • Most goals for Santos: 643 (insyd 659 competitive games)
  • Most goals for Santos: 1091 (wey dey include friendlies)
  • Most appearances for Santos: 1116
  • Most goals within single Brazilian top-flight league season: 58
  • Most goals dem score insyd single Campeonato Paulista season: 58 (insyd 38 competitive games,1958)
  • Most goals dem score insyd single Campeonato Paulista match: 8 (1964)
  • Most goals dem score insyd Campeonato Paulista history: 466
  • Most seasons as Campeonato Paulista Top Scorer: 11
  • Most consecutive seasons as Campeonato Paulista Top Scorer: 9 (1957–1965)
  • Most goals insyd calendar year (wey dey include friendlies, recognise by FIFA): 127 (1959)
  • RSSSF record for most top level goals dem score insyd one season (wey dey include friendlies): 120 (1959)
  • RSSSF record for most seasons plus over 100 top level goals dem score (wey dey include friendlies): 3 (1959, 1961, 1965)
  • RSSSF record for most goals scored before de age of 30: 675
  • RSSSF record for most top level career goals (wey dey include friendlies): 1,274
  • Guinness World Record for most career goals insyd world football (wey dey include friendlies): 1,283 (insyd 1,363 games)
  • IFFHS record for most top division league goals: 604
  • IFFHS record for most top level domestic goals: 659
  • Guinness World Record for most hat-tricks insyd world football: 92
  • Most hat-tricks for Brazil: 7
  • Most FIFA World Cup winners' medals: 3 (1958, 1962, 1970)
  • Youngest winner of FIFA World Cup: aged 17 years den 249 days (1958)
  • Youngest goalscorer insyd FIFA World Cup: aged 17 years den 239 days (for Brazil vs Wales, 1958)
  • Youngest player to score twice insyd FIFA World Cup semi-final: aged 17 years den 244 days (for Brazil vs France, 1958)
  • Youngest player to score hat-trick insyd FIFA World Cup: aged 17 years den 244 days (for Brazil vs France, 1958)
  • Youngest player to play insyd FIFA World Cup Final: aged 17 years den 249 days (1958)
  • Youngest goalscorer insyd FIFA World Cup Final: aged 17 years den 249 days (for Brazil vs Sweden, 1958)
  • Youngest player to score twice insyd FIFA World Cup Final: aged 17 years den 249 days (for Brazil vs Sweden, 1958)
  • Youngest player to play for Brazil insyd FIFA World Cup: aged 17 years den 234 days
  • Youngest player to start knockout match for FIFA World Cup
  • Youngest player to reach five FIFA World Cup knockout stage goals
  • Youngest player to debut for Brazil national football team: aged 16 years den 259 days (Brazil vs Argentina, 1957)
  • Youngest goalscorer for Brazil national football team: aged 16 years den 259 days (Brazil vs Argentina, 1957)
  • Youngest Top Scorer insyd de Campeonato Paulista
  • First player to score insyd three successive FIFA World Cups
  • First teenager to score insyd FIFA World Cup Final
  • One of five players per to have scored insyd four different FIFA World Cup tournaments
  • One of five players per to have scored insyd two different FIFA World Cup Finals
  • Scored insyd two FIFA World Cup Finals for winning teams (share plus Vavá)
  • Most assists provided insyd FIFA World Cup history: 10 (1958–1970)
  • Most assists provided insyd single FIFA World Cup tournament: 6 (1970)
  • Most assists provided insyd FIFA World Cup Final matches: 3 (1 insyd 1958 den 2 insyd 1970)
  • Most assists provided insyd FIFA World Cup knockout phase: 6 (shared= plus Messi)
  • Most goals from open play insyd FIFA World Cup Final matches: 3 (2 insyd 1958 den 1 insyd 1970) (share plus Vavá, Geoff Hurst den Zinedine Zidane)
  • Most FIFA World Cup goal involvements for Brazil
  • Most goals scored insyd de Copa Bernardo O'Higgins: 3 (share plus Quarentinha)
  • Player per make he reach 25 international goals as teenager
  • Player per make he score insyd FIFA World Cup before turning 18
  • Player per make he score hat-trick insyd FIFA World cup before turning 18
  • Player per make he have score hat-trick insyd de Intercontinental Cup
  • Player per make he have score hat-trick insyd de Copa Bernardo O'Higgins

Filmography

[edit | edit source]
Year Title Role Notes Ref
1969 Os Estranhos Plínio Pompeu TV series [72]
1971 O Barão Otelo no Barato dos Bilhões Dr. Arantes/Ein self [73]
1972 A Marcha Chico Bondade [74]
1981 Escape to Victory Corporal Luis Fernandez [75]
1983 A Minor Miracle Ein self Dem sanso know am as Young Giants [75]
1985 Pedro Mico [74]
1986 Hotshot Santos [75]
1986 Os Trapalhões e o Rei do Futebol Nascimento [74][76]
1989 Solidão, Uma Linda História de Amor [74]
2001 Mike Bassett: England Manager Ein self [74][75]
2016 Pelé: Birth of a Legend Man wey dey tap insyd hotel lobby Cameo appearance [77]
[edit | edit source]

References

[edit | edit source]
  1. "FIFA: Pele, the greatest of them all". FIFA. 28 June 2012. Archived from the original on 9 January 2021. Retrieved 11 January 2021.
  2. Luhn, Michele (29 December 2022). "Pelé, Brazilian soccer star and the only player to win the World Cup three times, dies at age 82". CNBC. Archived from the original on 12 January 2023. Retrieved 12 January 2023.
  3. 3.0 3.1 "Most career goals (football)". Guinness World Records. 7 September 1956. Archived from the original on 24 November 2020. Retrieved 21 July 2017.
  4. "Pelé (Brazilian Athlete)". Encyclopædia Britannica. Archived from the original on 11 July 2018. Retrieved 18 July 2017.
  5. Ronay, Barney (1 January 2021). "Pelé's revolutionary status must survive numbers game against Lionel Messi". The Guardian. Archived from the original on 3 February 2021. Retrieved 3 February 2021.
  6. Ben Green (30 December 2022). "Pele's legendary career told in numbers: Just how good was Brazil's emblematic forward?". squawka.com. Archived from the original on 6 February 2023. Retrieved 24 February 2024.
  7. "Muere Celeste Arantes, madre de Pelé, a los 101 años" (insyd Spanish). Infobae. 21 June 2024. Retrieved 21 June 2024.
  8. 8.0 8.1 8.2 8.3 Pelé & Fish 1977, p. 18–19.
  9. "Morreu Zoca, o escudeiro do Rei" [Zoca has died, the King's squire]. santosfc.com.br (insyd Portuguese). 26 March 2020. Archived from the original on 2 February 2023. Retrieved 2 February 2023.
  10. Pelé 2008, p. 14.
  11. Pelé 2008, p. 14.
  12. Narcía, Eva. "Un siglo, diez historias" (insyd Spanish). BBC World Service. Archived from the original on 11 November 2022. Retrieved 21 June 2010.
  13. "From Edson to Pelé: my changing identity". The Guardian. London. 12 May 2006. Archived from the original on 14 November 2022. Retrieved 1 October 2006.
  14. Winterman, Denise (4 January 2006). "Taking the Pelé". BBC News. Archived from the original on 23 November 2008. Retrieved 11 January 2023.
  15. "Pelé". Biography.com, via A&E Television Networks. Archived from the original on 13 October 2022. Retrieved 18 July 2017.
  16. Heizer 1997, p. 173.
  17. Magill 1999, p. 2950.
  18. 18.0 18.1 "Pele Speaks of Benefits of Futebol de Salão". International Confederation of Futebol de Salão. 24 May 2006. Archived from the original on 12 January 2016.
  19. "Seven the number for Pele". FIFA. 2007. Archived from the original on 18 December 2014. Retrieved 5 May 2011.
  20. Williams, Bob (28 October 2008). "Top 10: Young sporting champions". The Daily Telegraph. UK. Archived from the original on 10 January 2022. Retrieved 5 May 2011.
  21. Lang, Jack (7 July 2017). "60 years ago today, Pele scored his first Brazil goal and began a career that would change football". The Independent. Archived from the original on 25 May 2022. Retrieved 29 July 2018.
  22. Morrison, Neil; Gandini, Luca; Villante, Eric. "Oldest and Youngest Players and Goal-scorers in International Football". Rec. Sport. Soccer Statistics Foundation. Archived from the original on 26 July 2022. Retrieved 3 February 2023.
  23. "Brazilian Soccer Great Pelé Has Died at 82". NBC New York. 29 December 2022. Archived from the original on 29 December 2022. Retrieved 29 December 2022.
  24. "Pele Through the Years". ABC News. Archived from the original on 29 December 2022. Retrieved 29 December 2022.
  25. 25.0 25.1 Pham, Jason (30 December 2022). "Pelé Had 7 Kids With 4 Women Before His Death—See All His Children & Where They Are Now". StyleCaster. SHE Media. Archived from the original on 31 December 2022. Retrieved 31 December 2022.
  26. "Pelé Scores A Marriage Hat Trick". Latin Times. 20 August 2014. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 10 January 2016.
  27. "Pele's son Edinho jailed for 33 years for Drug Trafficking". biharprabha.com. Indo-Asian News Service. 1 June 2014. Archived from the original on 2 June 2014. Retrieved 1 June 2014.
  28. "Brazil: Footballer Pele's son Edinho in jail over drug trafficking charges". BBC News. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 26 July 2018.
  29. Simón, Yara (28 August 2015). "A Look Back at Xuxa and Pelé's Controversial Relationship". Remezcla. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 16 July 2017.
  30. Yapp, Robin (23 January 2011). "Doctor who helped Pele father twins on run after assault convictions". The Daily Telegraph. London. Archived from the original on 27 January 2011. Retrieved 31 December 2022.
  31. "Brazilian Soccer Legend Pelé Scores A Marriage Hat Trick [VIDEO]". Latin Times. 9 March 2018. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 10 January 2016.
  32. "Pele's daughter dies of cancer at 42". ESPN. 17 October 2006. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 3 February 2014.
  33. 33.0 33.1 "Pele misses funeral of "daughter he never wanted" Archived 21 February 2014 at the Wayback Machine. People. 18 October 2006. Retrieved 3 February 2014
  34. 34.0 34.1 "Daughter who sued Pele dies of cancer at 42" Archived 22 December 2022 at the Wayback Machine. ESPN. 17 October 2006. Retrieved 3 February 2014.
  35. "The Daughter Pelé Didn't Want Dies of Breast Cancer in Brazil". Brazzil. 17 October 2006. Archived from the original on 22 December 2022. Retrieved 22 December 2022.
  36. "'My first love was a Japanese and will also be the last,' says Pele". Fabwags.com. FabWags. 11 December 2012. Archived from the original on 4 December 2022. Retrieved 3 November 2022.
  37. "Football legend Pele marries 'definitive love'". The Belfast Telegraph. ISSN 0307-1235. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 31 May 2018.
  38. "BRAZIL: PELE STEPS DOWN AS MINISTER OF SPORT | AP Archive". Archived from the original on 29 December 2022. Retrieved 29 December 2022.
  39. "Estátua de Pelé é "amordaçada" na cidade natal do jogador" (insyd Portuguese). Terra Networks. 21 June 2013. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 16 June 2014.
  40. O'Boyle, Brendan (1 June 2022). "Brazilian soccer icon Pele calls on Putin to stop 'wicked' Ukraine invasion". Reuters. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 9 August 2022.
  41. "From King to President, Pelé asks Putin to please end the invasion in Ukraine". Marca. Spain. 3 June 2022. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 9 August 2022.
  42. "Football legend Pele tells Putin: 'stop the invasion'". France 24. 1 June 2022. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 9 August 2022.
  43. Morrissey, Paul (27 April 2013). "Romario trolls Pele on Twitter, says he's a phony Catholic and talks nothing but shit". 101greatgoals.com. Archived from the original on 8 November 2022. Retrieved 30 August 2014.
  44. "Morte de Pelé: entenda a falência múltipla de órgãos, provocada pelo câncer de cólon". O Globo (insyd Brazilian Portuguese). 29 December 2022. Archived from the original on 13 January 2023. Retrieved 14 January 2023.
  45. "Morre o Rei Pelé aos 82 anos". ge (insyd Brazilian Portuguese). 29 December 2022. Archived from the original on 5 January 2023. Retrieved 14 January 2023.
  46. "Pelé não responde mais à quimioterapia e está em cuidados paliativos". Folha de S.Paulo (insyd Brazilian Portuguese). 3 December 2022. Archived from the original on 22 January 2023. Retrieved 14 January 2023.
  47. "Pele's cancer has advanced, says hospital". BBC Sport. Archived from the original on 2 January 2023. Retrieved 21 December 2022.
  48. "Brazilian football legend Pele dies at age 82". Al Jazeera. Archived from the original on 8 June 2023. Retrieved 30 December 2022.
  49. "Brazilian football icon Pele has died at the age of 82". Sky News. 29 December 2022. Archived from the original on 30 December 2022. Retrieved 29 December 2022.
  50. "Pelé's mother Celeste Arantes dies at age 101 in Brazil". Retrieved 21 June 2024.
  51. "Doña Celeste, madre de Pelé, tiene 100 años y no es consciente del fallecimiento de su hijo". El Deber (insyd Spanish). Santa Cruz de la Sierra. Agence France-Presse. 3 January 2023. Archived from the original on 3 January 2023. Retrieved 3 January 2023.
  52. "Pele: Neymar, Kylian Mbappe and Cristiano Ronaldo among those paying tribute". BBC News. Archived from the original on 7 January 2023. Retrieved 29 December 2022.
  53. "Pele dies - live updates: Pele's final message to the world as tributes pour in from sporting royalty". Sky News. Archived from the original on 26 January 2023. Retrieved 30 December 2022.
  54. "'Your legacy will be eternal': sporting world pays tribute to Brazilian legend Pele". Reuters News. Archived from the original on 31 December 2022. Retrieved 30 December 2022.
  55. Roberts, Jamie (30 December 2022). "Will Smith leads celebrity tributes as world mourns Pele after icon's death". mirror. Archived from the original on 30 December 2022. Retrieved 30 December 2022.
  56. 56.0 56.1 "Brazil starts three days of mourning as country lights up in memory of Pelé". ITV News. 30 December 2022. Archived from the original on 23 March 2023. Retrieved 30 December 2022.
  57. "FIFA's flags at half mast to honour Pele". Reuters. Archived from the original on 31 December 2022. Retrieved 30 December 2022.
  58. Watson, Katy; Chatterjee, Phelan (30 December 2022). "'Thank you, King': Brazil lights up in honour of Pelé". BBC News. Archived from the original on 30 December 2022. Retrieved 30 December 2022.
  59. "Wembley arch lit up in Brazil colours in tribute to Pele". The Independent. 29 December 2022. Archived from the original on 30 December 2022. Retrieved 30 December 2022.
  60. "European leagues to honour Pele with pre-match tributes". Radio France Internationale. 30 December 2022. Archived from the original on 30 December 2022. Retrieved 1 January 2022.
  61. "FIFA asks for minute of silence at football games to honour Pele". Qatar Tribune. 1 January 2023. Archived from the original on 1 January 2023. Retrieved 1 January 2023.
  62. 62.0 62.1 "The King of football". FIFA. 2015. Archived from the original on 26 January 2016. Retrieved 21 January 2016.
  63. "Pelé statistics". m-qp-m.us. Archived from the original on 30 April 2011. Retrieved 18 October 2007.
  64. "Jogos e goals de Pelé pelo Santos" (PDF) (insyd Portuguese). Santos FC. 2012. pp. 1–11. Archived from the original (PDF) on 29 December 2012.
  65. "IFFHS NEWS AND STATISTICS OF THE WEEK 51". iffhs.com. 19 December 2020. Archived from the original on 27 March 2021. Retrieved 12 June 2021.
  66. "IFFHS Top Division Scorers". Archived from the original on 18 August 2011. Retrieved 4 August 2020.
  67. "Pele helps Brazil to World Cup title". History. Archived from the original on 30 October 2020. Retrieved 18 July 2017.
  68. Mamrud, Roberto. "Edson Arantes do Nascimento "Pelé" – Goals in International matches". Rec.Sport.Soccer Statistics Foundation. Archived from the original on 27 June 2019. Retrieved 1 May 2011.
  69. "The 20th Century Boys". BBC Sport. 10 December 2000. Archived from the original on 29 October 2022. Retrieved 6 May 2011.
  70. "FIFA tangled in a web after big Maradona 'poll'". Belfast Telegraph. Archived from the original on 8 January 2023. Retrieved 7 January 2022.
  71. "Split decision-Pele, Maradona each win FIFA century awards after feud". Sports Illustrated. 11 December 2000. Archived from the original on 18 October 2011. Retrieved 6 May 2011.
  72. Xavier, Nilson. "Os Estranhos". Teledramaturgia (insyd Brazilian Portuguese). Retrieved 3 December 2022.
  73. "Filmografia – O Barão Otelo No Barato Dos Bilhões". Cinemateca Brasileira. 3 March 2016. Archived from the original on 3 March 2016. Retrieved 3 December 2022.
  74. 74.0 74.1 74.2 74.3 74.4 "Pelé levou sua arte até para o cinema". Jornal do Brasil. 23 October 2010. Retrieved 3 December 2022.
  75. 75.0 75.1 75.2 75.3 "Pelé". British Film Institute. Archived from the original on 8 June 2017. Retrieved 3 December 2022.
  76. "Os Trapalhões e o Rei do Futebol" (insyd Portuguese). Cinemateca Brasileira. Archived from the original on 27 March 2016. Retrieved 22 June 2014.
  77. Clark, Ashley (10 May 2016). "Pelé: Birth of a Legend continues the soccer star's big screen legacy". The Guardian. Retrieved 5 December 2022.
  78. Freedman 2014, p. 47.

Bibliography

[edit | edit source]
[edit | edit source]

Pelé for Wikipedia ein sisto projects