Location via proxy:
[ UP ]
[Report a bug]
[Manage cookies]
No cookies
No scripts
No ads
No referrer
Show this form
Jump to content
Main menu
Main menu
move to sidebar
hide-am
Dareshon
Main pej
Komuniti domot
Tins wey dey hapun nau nau
Chenj-dem wey jos hapun
Eni pej
Hep
Find-am
Find-am
Appearance
Dash moni
Mek niu akaunt
Enta inside
Tins wey onli you go yuz wok
Dash moni
Contribute
Mek niu akaunt
Enta inside
Pages for logged out editors
learn more
Tok
You don dey chenj
Femi Gbajabiamila
Ad langwej-dem
Pej
Tok abaut am
Naijá
Read-am
Chenj-am
Chenj-am for orijin
See wetin don hapun
Tins wey you go yuz wok
Tins wey you go yuz wok
move to sidebar
hide-am
Actions
Read-am
Chenj-am
Chenj-am for orijin
See wetin don hapun
General
Wetin kom hie
Chenj-dem wey dey like dis one
Put file inside
Impotant pej-dem
Infomeshon abaut di pej
Get shortened URL
Download QR code
For oda projet-dem
Wikidata item
Appearance
move to sidebar
hide-am
Dey kiafu:
You neva enta inside. Your IP adres go dey wie evribodi fit si am if you mek eni chenj. If you
enta inside
abi
mek niu akaunt
, di chenj-dem wey you mek go dey for your yuzanem wit oda tins wey you go enjoi.
Anti-spam check. Do
not
fill this in!
[[File:Femi Gbajabiamila and a colleague (cropped).jpg|thumb|Femi Gbajabiamila]] '''Olufemi Hakeem Gbajabiamila''' [[CFR]] (dey [[bon]] am 25 June 1962) na [[Naija]] lorya an politishian. E bi memba of APC. ([[All Progressive Congress]]). Na Gbajabiamila bi di [[Speaker of the House of Representatives|Spika of di House of Repisentativ]] sins 2019. ==How e tek stat life an go skul== Na for [[Lagos|Legos]] in Naija dey tek bon Olufemi Hakeem Gbajabiamila on 25 June 1962. E papa nem na Lateef Gbajabiamila an e mama nem na Olufunke Gbajabiamila. Femi Gbajabiamila go ''"Mainland Preparatory School"'' for e pamari skul an [[Igbobi College|Igbobi Kolej]] for e sekondiri skul. Na for [[King William's College| King William's Kolej]] wey de [[Isle of Man]], in [[United Kingdom|United Kindom]] Gbajabiamila tek rait e [[A-Level]] ezaminashon. Gbajabiamila rid Law from di [[University of Lagos|Yunivasiti of Legos]] an kolet e Bashelor digree (LL.B) in 1984. Dey kol Gbajabiamila to Naijiria bar in 1984. Di fest wok wey Gbajabiamila do as lorya na to wok for one law kompini kol Bentley Edu & Co. wey de Legos. E leta go form e law kompini Femi Gbaja & Co. Gbajabiamila kolet e [[juris Doctor]] from [[Atlanta's John Marshall Law School]] wey de [[Georgia]], USA. E pass di ''"Georgian'' bar ezaminashon in 2001 an form law kompini in [[Atlanta]]. Wen Gbajabiamila stil dey USA, e put bodi for di eleshon wey [[Bill Campbell]] win an Bill Campbell leta kom bi di [[Mayor of Atlanta]]. ==How e tek join polititis== In 2003, Gbajabiamila win to enta ''"House of representatives''" wey e repriset [[Surulere]] I Konstitushon of [[Lagos State|Legos Stet]]. Gbajabiamila tok sey wetin Nashonal Hasembi memba dey do as dem dey chenj from one politika parti to anoda no gud. E stil tok sey meni pipo wey dey go vote no get koret informeshon abaut pesin wey dey wan vote for an sey na di pesin wey dia parti chuz dem sef dey chuz wen votin. Gbajabiamila don bi di ''Minority Leader'' foh di ''House of representatives'' in di 7th Nashonal Assembli. == E Wayo-Wayo kase== Afta wey dem bon pass di PIB (Petroleum Industry Bill) in August 2021, Gbajabiamila an e frend-dem wey dey mek law na im pipo hakuss sey dey kolet bribe to sopot di law even as Naija pipo no gree to somtins wey de inside di PIB law. Hakordin to wetin [[People Gazette]] tok, [[Timipre Sylva]] an [[Bassey Albert]] bribe di Sinate with moni wey go pass $10 million. Dat time, Timipre Sylva na Minista of Stet for petirol risosis an Bassey Abert na sinator for Akwa Ibom North-East. Di niuz-pepa tok sey na bitwin $1.5 million to $2 million go to Gbajabiamila an di sinate presidor [[Ahmad Lawan]]. ==Awod== In October 2022, forma presidor of Naija, [[Muhammadu Buhari]] awod Gbajabiamila CFR (Commander of the Federal Republic). ==Wia We Si Pruf== [[Category:Pipul wey dem bon for 1962]]
How evritin dey:
If you kip wetin you chenj, E min sey you gri to
How You Go Yuz Wetin Dey Hie
, an you gri sey you go dash tins wey you put onda di
CC BY-SA 4.0 License
an di
GFDL
. You gri sey hyperlink abi URL dey OK for atribushon onda Creative Commons license.
Kansu-am
How to sabi chenj-am
(e go opun for anoda windo)
Wikidata entities used in this page
Femi Gbaja Biamila
: Sitelink, Description: pcm